Home Nigerian Music Download MP3: Wizkid – Bad To Me (2022 New Song)

Download MP3: Wizkid – Bad To Me (2022 New Song)

by TM Boss

Wizkid – Bad To Me

 

Wizkid – Bad To Me 2022 New Mp3 Song Download – Nigeria Award-winning singer and songwriter, Wizkid aka Big Wiz returns from a brief hiatus to release this masterpiece record dubbed “Bad To Me”. a free mp3 song download.

Kindly download free mp3, share with us your reputable thoughts and share greatness below

Wizkid – Bad To Me |

BAD TO ME LYRICS

[Verse 1]
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way

Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all da

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa je ogede (Wa je ogede)
Baby, wa je ogede (Wa je ogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cos you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah

[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa je ogede (Wa je ogede)
Baby, wa je ogede (Wa je ogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok

You may also like

web tasarım web sitesi yaptırma web sitesi fiyatları web tasarım firmaları en iyi web tasarım firması kurumsal web sitesi kıbrıs web tasarım kıbrıs'ta web sitesi yaptırma kıbrıs web sitesi fiyatları kıbrıs web tasarım firmaları kıbrıs'ta en iyi web tasarım firması kıbrıs'ta kurumsal web sitesi kocaeli web tasarım izmit web tasarım